Nigeria Flood: 'E be like graveyard'
Published
Ukan Kurugh dey among those wey dey help communities for Benue State, Nigeria, where heavy rain and flood don pursue more than 100,000 comot house.
Many people don lost their farmland too.
Mr Kurugh say di camp wey government make for di victims 'no dey healthy.'