Wetin net neutrality mean?

Wetin we call dis Video, Wetin net neutrality mean?
Published

Di America Federal Communications Commission don vote to comot net neutrality. You sabi dis mata at all sef? Dis video go help you understand wetin net neutrality be and how e dey affect you.