Di man wey dey wash tall buildings for Lagos

Wetin we call dis Video, Meet di man wey im work na to wash tall building for Lagos
Published

Moyo Fawole na man wey get lion mind. Im dey suspend for air, to wash windows of tall buildings for Lagos. Dis no be job for pesin wey fear sabi catch, but im don see am as normal.