Rivers State flood don pursue pipo for communities

Wetin we call dis Video, Rivers State flood don pursue pipo for communities
Published

Flood don affect many parts of Nigeria and afta heavy rain fall for Port Harcourt, Rivers State for di southern part of di kontri, water full everiwia.