How fake football agents dey wayo players wey wan go Europe
Published
Investigation by BBC Gist Nigeria programme don find out say fake agents dey target young footballers - dey attract dem wit false promise of moni and popularity.
Some don carri dia own moni find way reach Europe, dey dream of international career - only to trap witout moni or hope.
Video producer: Ajoke Ulohotse
