Lupita Nyong'o celebrate 37 years

Lupita Nyong'o slefie on her 37 birthday

Wia dis foto come from, lupitanyongo/Instagram

Published
Read am in 1 mins

Ogbonge Oscar winning actress Lupita Nyong'o celebrate her 37 years birthday.

Di actress wey dey Nigeria now dey shoot her latest project, bin share her birthday selfie foto wit her fans for Instagram.

"Dis na 37. #feelingthelove" na wetin she write for di post.

Skip Instagram post
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post

Meanwhile her fans also wish her happy birthday.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3