Na Fulani dey suffer pass Yoruba for Ibarapa – Seriki Fulani

Wetin we call dis Video, Na Fulani dey suffer pass Yoruba for Ibarapa – Seriki Fulani
Published

Still ontop di herdsmen/farmers mata for Oyo State , di Seriki Fulani of Igangan community for Ibarapa North local goment don follow BBC tok.

Abdulkadir Saliu tell BBC say na Fulani dey suffer pass.