Africa gallery: August 11-17
Selection of the best photo wey come from all over Africa and of African people wey dey other places for the world.

Wia dis foto come from, AFP

Wia dis foto come from, EPA

Wia dis foto come from, EPA

Wia dis foto come from, Reuters
On Friday, those wey support the party wey dey rule for Kenya (Jubilee Party), don already dey jolly, as dem dey hope say na President Uhuru Kenyatta go still win the election. Kenyatta later win with 54% of the votes, while the person wey contest with am - Raila Odinga - get 45%.

Wia dis foto come from, AFP

Wia dis foto come from, Roderick MaCleod/BBC

Wia dis foto come from, Reuters

Wia dis foto come from, Reuters

Wia dis foto come from, Reuters

Wia dis foto come from, AFP
Images na from AFP, EPA, Getty Images and Reuters







