Di shoe wey dey grow with pickin leg

Wetin we call dis Video, Di shoe wey dey grow with your leg
Published

Every mama and papa know about di cost to buy new shoe for dia pickin dem wey leg dey grow sharp-sharp.

Now, one organization think say dem don find one way to help people wey poor.