'Evri girl wey I date know about my marriage wey end'
Published
MaviMusic Producer Michael Collins Ajereh, wey pipo sabi as Don Jazzy 'big' recently reveal say e don marry before wen e be 20 years old.
For dis interview, di Mavin Records boss follow BBC Pidgin tok about e di news of di marriage no take enta public space.
Don Jazzy say evri girl wey e don date konw about di marriage biut dem no just feel di need to expose am.
E say sometimes, im dey feel like marriage and sometimes im no dey feel mlike am.
Don Jazzy futher reveal say im no dey any relationship at di moment.
Producers: Jelilat Olawale, Sarah Tiamiyu